Lyrics

[Lyrics] Oritse Femi – Shine

Sponsored Links

Nkan to le gbe eniyan la, ni omo araye ko fe
nkan to mo pe aiye ko fele, enu araye le ma ti gbo iroyin lekunrere, eniyan to n shey e gangan lo tun ma ki e ko pele

(Verse 1)

Y’all notice say I’ve been through so many moment of silence, silence
Gat to stay back, I gat to really watch my step oh oh yea, dem try to pull me down but nothing I want

Just be say fela kuti is the only dongongon, dem never want me get this far, jah jah take me higher cos he gat me back
Na bad man demma see me rise, see them what dem wonder which kain black soap I dey baff

(Chorus)

Them say i dey shine, I dey shine shine shine o, wetin dey make me shine, na Baba Dey make me shine
I dey fine I dey fine Oluwa dey my side o, wetin dey make me fine, na God dey make me fine
Emi dupe pe I dey shine shine shine oh oh, wetin dey make me shine, na Baba dey make me shine
I dey fine I dey fine owo dey bank account o, wetin dey make me fine, na God dey make me fine

(Verse 2)

She ti ri, mo ti duro mi dede emi o raye regbe mo, to ba ti ri omo araye ko ye ko ma gbenu
mo
Bo she n dun shey ni won gbe kpankere, to ba lo sa fere gbogbo won ma sa lo afefe

GET AUDIO/MP3 HERE

(Bridge)

Nkan to le gbe eniyan la, ni omo araye ko fe
nkan to mo pe aiye ko fele, enu araye le ma ti gbo iroyin lekunrere, eniyan to n shey e gangan lo tun ma ki e ko pele

(Verse 3)

Success come to my way, each and everyday i dey gather my pay, gat no time to dey complain, Ibi ti ori gbeni lo Ko si eda to le mo
Blessings come to my way, each and everyday dey I fine

Dt Gana

I am a proficient blogger and seasoned SEO specialist, possessing extensive expertise amassed over numerous years of professional experience

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Back to top button